LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Push

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
The truth is bitter
Omo ti ogbon go face am
I havve been putting work all my life to make am
Make e no go be later
Majiyagbe nah wetin dey ring for my hear everyday up
Shoe get size you gaz to know your color
Has omo aiye
Won so pe omo ope mi o le ra le
Just dey play
Ma sere
Agba ni darrel goal
Share me percent o
E day show my logo
Won ni mo lo ogo
I no dey hear them olodo
Olowo mo ra a won
Eniyan jeh ra a won
Me l jus dey do am proper
Anything l do l prosper o
L dey jama jama
L dey kara kata for my life
Tell them make them leave a story
Everyone get their own for their body
O shey o ju mi seven years in prison
Hmmm una never notice
Steady cash out for my money
O ju ma ri ire lola anobi
You no say we came from the ghetto
Inu aiye la aiye gbe
L pray make my life make he no slow
You gaz to shine your face
Kon go aso
Ku tu pa aw u
Aiye agbo mi o ni re esu
Steady grinding for my table
O shey olohun hhmmm
Fi won si le jeh ko ma soro
When nobody dey
Oluwa mu mi mo o na
This life nah give and take
Ara gbe la aiye sho gbo
Dakun Jo wo ma sunle
Ibi ma de ma de for sure
When life is good l go dey there
Mo ma de be
Mi o ni ba won leleee
L day jama jama
L day kara kata for my life
Tell them make them leave a story
Everyone get their own for their body
O shey o ju mi seven years in prison
Hmmm una never notice
Steady cash out for my money
O ju ma ri ire lola anobi

WRITERS

aloma aloma

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion