For my temple money dey ah
No dey bobo mi oh no dey bobo mi oh
I no wan hear story bami gbo'wo mi oh bami gbo'wo mi oh
Yayy ayy ma lo koba mi oh ma lo koba mi oh
Ma lo koba mi oh ma lo koba mi oh ma lo koba mi oh
Soldier soldier I don shayo soldier
Please don't you shoot me ah ayy pr r bem bem
Soldier soldier please don't shoot me soldier
Won ni o fe ra Roll way ah
Bad Boy Anonymous fire down
Pounds and dollar pounds and dollar
Omoge sun mo bi to ba fe jo
We get muller ayy ayy ayy
Omoge sun mo bi to ba fe jo
I get raba yeah yeah yeah
Soldier soldier no go shoot me soldier
You don forget you are good
Soldier soldier please don't shoot me soldier
Make men no show me you're good
We no go rest til we tire
No go form body Made In Tara
Loke loke Bella Shmurda loke
We get muller muller muller
Pounds and dollar dollar dollar
Omoge sun mo bi to ba fe jo
For my temple money dey ah
For my temple money dey ah