LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Look for You

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
IT DON’T TEY WEH I DON DEY LOOK FOR YOU

YOU DON’T KNOW WETIN I WAN DEY DO TO YOU

GIVE ME CHANCE IT DON TEY

GIVE ME CHANCE AND SEE WETIN I FIT DO FOR YOU

A THOUSAND MILES SEEMS PRETTY FAR

BUT THEY GOT PLANES AND TRAINS AND CARS

I NO DEY SEND I GO DEY FIND MY WAY TO YOU

THE KIND LOVE WEH YOU GIVE ME SO FAR

IF YOU GO LEAVE ME I NO GO FIT SURVIVE

BECAUSE I DON DEY DEDICATE MY LIFE TO YOU

YOU GIVE ME HAPPINESS AND BLESSING OH

WHEN I’M WITH YOU NOTHING WITH STRESS ME OH OH OH

I NO FIT LIE YOU BE MY PESIN OH OH OH OH OH OH OH OH OH

YOU GIVE ME HAPPINESS AND BLESSING OH

WHEN I’M WITH YOU NOTHING WITH STRESS ME OH OH OH

I NO FIT LIE YOU BE MY PESIN OH OH OH OH OH OH OH OH OH

IT DON’T TEY WEH I DON DEY LOOK FOR YOU

YOU DON’T KNOW WETIN I WAN DEY DO TO YOU

GIVE ME CHANCE IT DON TEY

GIVE ME CHANCE AND SEE WETIN I FIT DO FOR YOU

IT DON’T TEY WEH I DON DEY LOOK FOR YOU

YOU DON’T KNOW WETIN I WAN DEY DO TO YOU

GIVE ME CHANCE IT DON TEY

GIVE ME CHANCE AND SEE WETIN I FIT DO FOR YOU

BABY I FIT GO FOR A WHILE

JUST BE GOOD AND NO TOO MISS ME

I DEY HERE IF YOU DEY LONELY

GIVE MY SONG ANOTHER LISTEN AND CLOSE YOUR EYES

LIKE SAY I DEY RIGHT BY YOUR SIDE

YOU GIVE ME HAPPINESS AND BLESSING OH

WHEN I’M WITH YOU NOTHING WITH STRESS ME OH OH OH

I NO FIT LIE YOU BE MY PESIN OH OH OH OH OH OH OH OH OH

YOU GIVE ME HAPPINESS AND BLESSING OH

WHEN I’M WITH YOU NOTHING WITH STRESS ME OH OH OH

I NO FIT LIE YOU BE MY PESIN OH OH OH OH OH OH OH OH OH

IT DON’T TEY WEH I DON DEY LOOK FOR YOU

YOU DON’T KNOW WETIN I WAN DEY DO TO YOU

GIVE ME CHANCE IT DON TEY

GIVE ME CHANCE AND SEE WETIN I FIT DO FOR YOU

IT DON’T TEY WEH I DON DEY LOOK FOR YOU

YOU DON’T KNOW WETIN I WAN DEY DO TO YOU

GIVE ME CHANCE IT DON TEY

GIVE ME CHANCE AND SEE WETIN I FIT DO FOR YOU

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc.

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None