Lock up the cops and gbes
Issakaba cover their mouth
Kanayo put them in handcuffs ehn
Living in bondage which way
Dillinger break all the laws in raps
And i did it my way (Roll am okpa)
Since nineteen sixty we dey hustle for five Naira
I no go shock if nnpc open mouth
Tell us forty k for forty litres
If i had a chance i’ll decapitate these niggas
And still detain all their family sha
Alausa dey dobale for governor
Governor dobale for party leader
Nigeria police fit hold igbo for hand inside club
Arrest you for smoking shisha
I still see one for osapa wey cork gun
Because him wan ask us for particulars
After one hour na small photocopy put niggas for soup
Abba kyari oga dey find hushpuppi
But him commissioner na criminal
E dey do me like say make i turn issakaba
Pull up for panti with six hundred niggas
Dpo dey office dey chop amala
Bubu keep face like Jonathan for campaign
E enter office e turn Abacha
Everybody don curse am tire
E go hold am, Insha Allah
Heavenly felony you know the matter
Cemetery nemesis put them in agony
I wish say i wish say na me carry am
I for don stain all him beret with egusi
Ojini said i’m the hardest
My mummy said i’m the rawest
My papa dey craze omo lawless
Odumodu shooting on duress
Never never I did it with clear head
Before i bleed on a cop omo get up
They’re getting me fed up
Na wetin my ipo tell me na setup
They talk say odumodu murder the poor boy
Heavenly father my opposition dey verandah
They dey there dey burn up
They put the body for my name
And them no need search u (Yes yes)
Issakaba comot their head with spiritual machete
Fuck this governmen (Fuck them)
20-10-20 them think say we forget
Lock up the cops and gbes
Abeg comot yansh for there
Shit is just more of the same
Boys in black still causing hold up
Every hundred meters na roadblock
Hustle must pure them no go fit hold us
Bring that guy make i search that one
Odumodublvck na person wey dey carry pass one type
Na the lighter way the force man seize
For their checkpoint i dey look them
They dey smoke crack e cast
To ask me anything for weekend
He chook hand for my pocket
He see chewing gum he chop am
Them don see say wetin dey
My wallet na my last card
So the bastard say make i transfer
The thunder wey go fire you still dey warm up