I see my girl for trans amadiii
Without you girl me no show
You my light for nightieeh
Filtering all my pain away yeah
Filtering all my pain away
Fly you to Turkey istanbul
No fit make up for your pain
You can take all I go pay
Darling go on have your way
Darling go on have your way
Cause me need your remedy
Your love been dey run for my mind
Only you girl all I think about
My thoughts no fit dey align
And by the time I can realize
You left without a goodbye
Girl I only see with your light
Fly you to Turkey istanbul
Shopping on my bill you can do
No fit make up for your pain
You can take all I go pay
Darling go on have your way
Darling go on have your way