LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Found You

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
O babe... I wrote this song for you
Like the sun loves the day (day day)
cs the moon loves the night (night night)
Baby girl I can't deny (nigh nigh)
Sey na you dey blow my mind (mind mind)
Many stars in the sky
Many birds wey dey fly
Many lilies in the valley
Let them party, let them rally
None of them be like you (you you)
None of them be like you (you you).
cfter many lies you found me (yes you found me, yeah...)
When you wanna die I found you
Babe..., babe..., babe...
I go fight for you
I go be your hero babe
Now I dey sing for you (now now)
I wanna be your Michael Jackson...
Me I no go die for you (Rara)
I no go lie to you (Rara)
We go live together
Happily ever after
You can have my shoulders babe
We go live together
Merrily ever after
I go be your soldier...
cfter many lies you found me
When you wanna die I found you
Babe..., babe..., babe...
Plenty plenty babes out there
I no dey look at them
Many many opeke
Na only you I see o
Knowing you daily, loving you fully
These are my fantasies (yeah)
I no go lie o, baby you fine o ye
Without your presence, I'm absent-minded
My life is dark and doomed o (doom doom)
What is the essence, if you're not present
My life will never boom o (boom boom)
I no go lie o, babe you fine o
You'll always be my boo ye e (boo boo)
Yeah boo boo
It's cngel Dee yeah...

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc., O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence