Nothing is too much to give for love o
Emi lomo na, I live for love o
Emi lomo na, Emi lomo na, Emi lomo na
Se you no go like to get to know me
I no get money, but people love me
Emi lomo na, Emi lomo na, Emi lomo na
Me I no go ever forget omo iyami o (o o)
I remember when you asked me
Sincerely, I am yours dearly
Sincerely, I am yours truly
Nothing is too much to give for love o
Emi lomo na, I live for love o
Emi lomo na, Emi lomo na, Emi lomo na
Se you no go like to get to know me
I no get money, but people love me
Emi lomo na, Emi lomo na, Emi lomo na
I for don, I for don, I for don loose am o, I for don
I for don, I for don, I for don loose am o, I for don
I for don kolo, going solo, brother Solo tell me mellow
If not for the kind of people I get in my life
Nothing is too much to give for love o
Emi lomo na, I live for love o
Emi lomo na, Emi lomo na, Emi lomo na
Se you no go like to get to know me
I no get money, but people love me
Emi lomo na, Emi lomo na, Emi lomo na
PUBLISHERS
Lyrics © TuneCore Inc., O/B/O DistroKid, Audiam, Inc.