LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

God Forbid

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My baby dey love me constantly
My baby fine, she dey kill me softly
I really wanna let her know yeah yeah
That I will never let her go yeah yeah

My baby dey love me constantly
My baby fine, she dey kill me softly
I really wanna let her know yeah yeah
That I will never let her go yeah yeah

God forbid I do you wrong
God forbid I do you bad
God forbid I make you suffer oh

God forbid I do you wrong
God forbid I do you bad
God forbid I make you suffer oh

Everyday with you Is super wavy
When I dey with you I never lazy
Cause you keep me on my feet

Summer time and when it’s rainy
I hold u down rock steady
Though I sweep you off your feet

If I say make you slow down (Slow down for me oh)
I say make you throw down (Throw down for me oh)
Oya make e no for loss baby (Make e no for loss babe)
Special kind o’ loving (Special kind o’ lovin’)

Yeah yeah yeah
Your loving is as necessary as breathing air
I just gotta he sincere oh yeah

My baby dey love me constantly
My baby fine, she dey kill me softly
I really wanna let her know yeah yeah
That I will never let her go yeah yeah

God forbid I do you wrong
God forbid I do you bad
God forbid I make you suffer oh

God forbid I do you wrong
God forbid I do you bad
God forbid I make you suffer oh

My baby dey love me constantly
My baby fine, she dey kill me softly
I really wanna let her know yeah yeah yeah yeah
That I will never let her go
I won’t let her go nowhere

Nowhere nowhere nowhere far away from me
I go far for you my baby
Won’t let her go nowhere yeah
I no go fall your hand oh
I no go let you down oh

Ooh yeah eh eh

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence