LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

JOURNEY

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Aniiwura lon Soro
Sho n gbo

E fitu be say na me stupid
But I'm happy
Keep your advice to yourself
See I don't want it
Huh huh
Dem dey tell me say I dey do too much
Gbogbo oun ti e so
Ko de ni itumo
Emi ti mo wo bata lo le so
Bo se tami

It's been a journey
it's been a life
To my loving Ebi
I understand
I take it up on me to cross seven seas
And then get the life
We deserve

It's been a journey
It's been a life
I m ready for this
I no dey lie
If you owe me money
I hold body
Omode ano
Oti wise

E fittu be say na me stupid
But I'm happy
Elereke advice with no help
See I don't want it
No dey tell me say
I dey do too much
Ishe owo mi ma pakurumo
I dey hear all of una
Fake rumor
But na time go tell
I tell you all

It's been a journey
it's been a life
To my lovely Ebi
I understand
I take it upon me to cross seven seas
And then get the life
We deserve

It's been a journey
It's been a life
I'm ready for this
I no dey lie
If you owe money
I hold body
Omode ano
Oti wise

WRITERS

Olayemi Arowolo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual