LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

ONE MAN MOPOL

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ile aye le fun olokada
Olokada ni ki passenger
Ko owo wa
Ile aye le fun passenger non
Ni passenger se n naa okada ni wazo
Wetin I dey talk be say
My brother
Life too hard
Na survival we dey so
Do your thing alone
Make you help those
Wey no yo
And let them to know
Say this life oo
Na yolo
Let dem know
Say life yolo
Na one man mopol
Ile aye le fun pasito
Ni se loni ki Omo ijo mo owo wa
Se Omo ijo ti ko I jeun
Abi Omo ijo ti okan re o bale
Wetin I dey talk be say
My sister
Make you yarn to God
Forget wetin man dey talk
E fittu make your cup runneth over
E gbo oun mo wi so
E de gbo oun mo deun wi
Let dem know
Say life yolo
Na one man mopol

WRITERS

OLAYEMI AROWOLO

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None