LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Omo Olohun

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Somma things I see fit dey make me dey start to dey sing oh ai (yeah)
But me I no go mind, I go chill, I go party myself all night (yeah)
Me I never see that thing wey fit make me dey start to cry (yeah)
cs long as i put all my trust up to jah, I go dey all right (yeah)


(oh ai) I be omo olohun
Leyin mi, ko s'omo naa
cnd if them like make dem ship all their army dey come, I be boss. I be commodore.

(oh ai) I be Omo Olohun
Leyin mi, ko s'omo naa
cnd if them like make dem wear bullet proof, I go shoot my shot, i go pass dem all, Omo Olohun

Leyin mi, ko s'omo naa
If dem like make dem ship all of dem, I be commodore
Leyin mi, ko s'omo na
Wear bullet proof, I go shoot my shot, i go pass dem all Omo Olohun


Me i no fit waste time, me i no fit wait
Eyes on the gold and my head in the game
Stay outta trouble and i dey my lane
To ba d'ete, so le dagbo se?
My life is a miracle
That I'm still here is a miracle
So i buckle my shoes, I've got dreams to pursue
No dey force anyone to celebrate you (yeah)

(oh ai) I be Omo Olohun
Leyin mi, ko s'omo naa
cnd if them like make dem wear bullet proof, I go shoot my shot, i go pass dem all, Omo Olohun

Leyin mi, ko s'omo naa
If dem like make dem ship all of dem, I be commodore
Leyin mi, ko s'omo na
Wear bullet proof, I go shoot my shot, i go pass dem all Omo Olohun

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist