Can't a bad boy turn up anymore
Turn turn turn up anymore
Can't a young boy turn up anymore
Turn turn turn up anymore
Can't a bad boy turn up anymore
Turn turn turn up anymore
Can't a young nigga turn up anymore
Turn turn turn up anymore
So we moving the capital down to dodan barracks
Yeah yeah we taking out the obas palace
You no like am, tell my men, we stand galant
Balanced like a diet omo we stand gallant
So we moving the capital down to dodan barracks
Yeah yeah we taking out the obas palace
You no like am, tell my men, we stand galant
Balanced like a diet omo we stand gallant
Oya take it back to kalakuta
All my guys want to smoke up
All my men want to turn up
All my guys want to smoke up
All my men want to smoke up
E dey knock for your head
Make e knock for your head
Shey you dey shayo for here
E dey knock for your head
Make e knock for your head
Me wey e be say i don dey fall
Na him all the men want dey give me alcohol
Wetin i go do omo na to fake call i dey come make i piss. Hmm! I don ball
One more shot to the head i can't miss
Back to kalakuta light up the cannabis
All the way from abj e don be
Taking the capital back to dodan barracks
We be king wey dey take over the oba's palace
Enter with the bar after the bank alert omo nothing dey sup oh we stand gallant
Oya take it back to kalakuta
All my guys want to smoke up
All my men want to turn up
All my guys want to smoke up
All my men want to smoke up
E dey knock for your head
Make e knock for your head
Shey you dey shayo for here
E dey knock for your head
Make e knock for your head
Chidi give me the lighter
Everybody know say issa banger
Your baby dey do me kamasutra
Naso e go be when we blowing up her bando
Roll it up kalakuta for the mandem
Where the lean oya pour sprite
Ti wa alright billing it up and its all night
Whats the hell are u looking for
Can a bad guy still turn up anymore?
Look sharp no dey mezebu for here
Blacksheep and izjaagu dem full for here
Guy, if u no dey mix u go wound o
Shutdown tins i am in the mood o
Sipping on agbo u go think sey na dom p
So we moving the capital down to dodan barracks
Yeah yeah we taking out the obas palace
You no like am, tell my men, we stand galant
Balanced like a diet omo we stand gallant
So we moving the capital down to dodan barracks
Yeah yeah we taking out the obas palace
You no like am, tell my men,we stand galant
Balanced like a diet omo we stand gallant
Oya take it back to kalakuta
All my guys want to smoke up
All my men want to turn up
All my guys want to smoke up
All my men want to smoke up
E dey knock for your head
Make e knock for your head
Shey you dey shayo for here
E dey knock for your head
Make e knock for your head