Dodging haters like i'm dodging cops
How u come expect say i go stop
Guaranteed we balling for the matter till we drop for the matter till we
Na you tell me say i no go pop
Now you wan dey call my phone
Egbon shey u no go fimile jor
Na you tell me say i no go pop
Now you wan dey call my phone
Egbon shey u no go fimile jor
Shey you no go leave me make i ball
Shey u no go leave make i chop
Now dem dey ask if i know odumdodu
When dem bin no dey from the jump
When dem no let us perform
When dem been push us from stage
When hustle carry boys go kaduna state
Now e don burst people omo done dey call
Shey dem been dey doubt me
Same mouth wey dem use criticise me dem go use eat chop their vomit
Police don dey stop me coz i wear chain and hoodie
Like i commit but the only thing i do is drop bars like benson and hedges
Tell dem make them fimile jor
Dodging haters like i'm dodging cops
How u come expect say i go stop
Guaranteed we balling for the matter till we drop for the matter till we
Na you tell me say i no go pop
Now you wan dey call my phone
Egbon shey u no go fimile jor
Na you tell me say i no go pop
Now you wan dey call my phone
Egbon shey u no go fimile jor
Soon we rocking all these ice cus we came from the block
Cus the gluck always ticking
They be snitching dey be bitching
Your clock stopped ticking
Fatboy so you know i'm always cooking in the kitchen
Plotting scheming finding ways to get richer
Who are you to stop my ambition
Too many fishes in the sea
Used to give man so much respect
Bare man wan take man for children
Man i heard your song on the radio
I wan do this, i wan do that
Kmt... mehn nobody got time for that
Dodging haters like i'm dodging cops
How u come expect say i go stop
Guaranteed we balling for the matter till we drop for the matter till we
Na you tell me say i no go pop
Now you wan dey call my phone
Egbon shey u no go fimile jor
Na you tell me say i no go pop
Now you wan dey call my phone
Egbon shey u no go fimile jor