If you don tire for the nonsense
Raise your hand me I want know
If you don tire for the nonsense
Raise your hand me I want know
If you don tire for the nonsense eh
Raise your hand me I want know
Raise your hand me I want know eh
Person wey dey chop e no dey work na nonsense
Make I put the rubber when I fuck na nonsense
Say dey nogo let me try my luck na nonsense
Dey say yahoo yahoo no be work na nonsense
No dey smoke no dey shayo nonsense
Shebi you want do me wayo nonsense
People no dey mind thier business
I just dey my side dem dey witness
Every single plan on my wish list
Every single fan that I lift
Every single life that I touch
Tell me na which kind person
Wey dey wonder about another person
Wey dey worry about another person
Wey dey ginger about another person
If you don tire for the nonsense
Raise your hand me I want know
If you don tire for the nonsense
Raise your hand me I want know
If you don tire for the nonsense eh
Raise your hand me I want know
Raise your hand me I want know eh
Person wey dey chop e no dey work na nonsense
Make I put the rubber when I fuck na nonsense
Say dey nogo let me try my luck na nonsense
Dey say yahoo yahoo no be work na nonsense
No dey smoke no dey shayo nonsense
Shebi you want do me wayo nonsense
Sometimes I no get conscience
Because me I no like solve them
But dem no dey hear dem still dey find my trouble