LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Regrets

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bad belle
Wan dey judge me
Pro bono
Dem wanna use their chorus
Cancel my solo
But e don tey
When we dey
For this journey
O na na na
Many things
We haffi discuss
Man I enter this life
No remorse
Badman spark one
Make I reflect
No Regrets
Yeah
Every personality
Get e own
Personal things
Why I wan dey
Take things personal
Abi
Shey na society
Wey no guard humanity
Leave badman wey deliver
Like postman
Face the woman
Wey gatts take postinor
Some a take Tramadol
Demma take alcohol
Some a take Panadol
Many things
We haffi discuss
Man I enter this life
No remorse
Badman spark one
Make I reflect
No Regrets

WRITERS

Tosan Arenyeka

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use