LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mama

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ehh yeah eh
Oh no
Oh no onayorsogie yeah
Aseiberilo
Away
Nor kill mama because of Benz oh
And if you pray very well my brother you go fly we your jet ooh eeh
Nor kill nene because of venza ooh
And if you pray very well my brother you go fly ee you yet ooh
Na mama
Na mama oh
Na mama
Na mama oh
Na mama
Na mama oh
Na mama
Na mama oh
If you dey hustle you go confirm
The glory you dey fine nor be your mama
Wen we meet for naija we go run town
One two one two
Everybody feel the song ooh
Enemies wan to run me down
But I thank God man nor be God oh
Only you only you my mama ooh
Mozigba ye mama ooh eh
Mozigba yee mama ooh eeh
Mozigba yee mama ooh
Aye mama
Mozigba yee mama oh
Away
Nor kill mama because of Benz oh
And if you pray very well my brother you go fly we your jet ooh
Nor kill nene because of venza oh
And if you pray very well my brother you go fly ee you yet ooh
Na mama
Na mama oh
Na mama
Na mama oh
Na mama
Na mama oh
Na mama
Na mama oh
Mama na the possibility
No more negativity
Right now I don get ability
Mama Na my woman everything eeh
But I thank God man nor be God oh
Only you only you
My mama oh
Mozigba ye mama ooh eh
Mozigba yee mama ooh eeh
Mozigba yee mama ooh
Aye mama
Mozigba yee mama ooh
Away
Nor kill mama because of Benz ooh
And if you pray very well my brother you go fly we your jet ooh
Nor kill nene because of venza ooh
And if you pray very well my brother you go fly ee you yet ooh
Away
Nor kill mama because of Benz ooh
And if you pray very well my brother you go fly we your jet ooh
Nor kill Nene because of venza ooo
And if you pray very well my brother you go fly ee you yet ooh
Aseiberilo

WRITERS

lucky oamen

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual