Ebale nin Jesu we non se me obo
Uwe guano non sib imen obo re
Jesu non osemen bha kaa oo
If i rabarabagabagobo i swear my guy their mind e go dey
Dem go know say prayer is the answer
You don chop e belle full you nor want make i eat hungry man
Na watin kill aza fit aza man ooh
You don chop e belle full you nor want make i eat hungry man
Na watin kill aza fit aza man ooh
You nor give me food to chop you say make i just dey dance
Brother you want to kill me with ulcer oh
Umin iwenan non ha favour men oo
U re nin oriaobhebhe non gbi ikhilen bho
U mine onan da fini igho kua
Onin ilolo nin imen so nan
Onin iwenan nin imen lu nan
Ebale nin Jesu we non se me obo
Uwe guano non sib imen obo re
Jesu non osemen bha kaa oo
If i rabarabagabagobo i swear my guy their mind e go dey
Dem go know say prayer is the answer
You don chop e belle full you nor want make i eat hungry man
Na watin kill aza fit aza man ooh
You don chop e belle full you nor want make i eat hungry man
Na watin kill aza fit aza man ooh
Ogbo vae eeh wahala Ogbo vae eeh
Ogbo vae Iloilo non so Couse problem
Ogbo vae Iloilo non so Couse problem
Oviesan non ze edo nan khin na okoo
Iya wie amieyen aigbobhiesan ate gbe ieyen
My brother remove your mouth for bad parable