Someone to gimme tha good good love
I'll love you girl I promise
When i see her my mind de loss
She talk to me i don de blush
All the girls wey I love just dey turn
Omo, I'm ready to love o o o
Gimme me some love o na na
This kind thing wey de high me
Gimme love no de whine me
Come closer make we syncing
Be like tems no de try me
Bring your body make u tighten
This your ass make you bend it o
I'll show you care and affection
Give you comfort no depression
Anything i do no de mention
I shoot my shot no deflection
All the girls wey I love just dey turn
Omo, I'm ready to love o o o
Gimme me some love o na na
This kind girl wey i like
This Kind girl wey i like
Omo na this kind girl yhh
This kind girl wey i like
Pull up to the dance with tha pink dress o
If she kiss she no go tell o
She Gat just one love to share
Drink me up like fearless
For my sake she no de careless
She come through like dem ina ina ina reckless
Do me like ben make i chillwell
She's a spec she's a spec she's a spec