crayboy what’s your flavor ?
Kini mo mu kini mo fa gangan
Ballon Ballon Ballon Dior
Five minutes make me happy
Ballon Ballon Ballon Dior
Five minutes make me happy
You don bust my eye glass o
How many times I won dey look at you
Ebelebe girl you dey gbu madu
Shey you know say I be human too
How many times I won dey look at you
So why you come dey play me peak-a-boo
I get money to dey ginger you
Kini mo mu kini mo fa gangan
Ballon Ballon Ballon Dior
Five minutes make me happy
Ballon Ballon Ballon Dior
Five minutes make me happy
So we be speaking kpayan nisho
She’s a Tiki Tiki Toker for show
She tell me say she want to kpenkelemes
And she no won go house you know
She tell me say she want to blow all night
She yarn me say she like my way of life
All of a sudden she don wet for me o
My head is standing up (hey hey ah ah hey hey)
Kini mo mu kini mo fa gangan
Ballon Ballon Ballon Dior
Five minutes make me happy
Ballon Ballon Ballon Dior
Five minutes make me happy
My mountain no far far far