I no really get any feeling
Make no girly call me I'm busy
Kaluba mon wa keep your pussy
Check on my dies shey na 2 six
You know I've gat a big dream
Dem say make I drop dem dey feel me
Sending my regard to my real gees
Wen we dey work dem be sleeping
Now we Dey ball we've been cruising
Ko ma por temi na ba gba ride
Mon hustle buh osu ofe reply
Dunno why this niggas con dey sly
Why're you sad wen you see your guy dey smile
funmi igbo na koto se rice
Emi oni emi wahala oo mio bawon fa ice
Awon temi ready lati baff
Toba ti wor IG iku mapa mark
My nigga say Attitude relax
Nkan tio to yen shima multiple
Buh then me I no fit con dey slack
I no fit be that guy wey dey beg wey him niggas con dey laugh
So a better koya chase the bag
Oro tawa baso brother see na fact
All my brothers started from the scratch
Wor duro gbo start totin sare buh you dunno wen we starve
Brr a lot of good things I deserve
Kinto ma je turkey shomo oye bogo tomo oro gan ti chaw
Aiyemoye party tati lor serve
Atu ma nu chair worni ka foor abo tori kale gba rice
Where you Dey wen we dey pay the price
Nigba tama wor aso toya kiri tun ma gbe block ni site
Sometimes I go see mama dey cry
So I tell myself the blessings no go pass
I remember back then wen we start
Omode ana yen ti pada di tout
People no believe us dem dey doubt
Where dem say no noise ibe yen gan gan lawa ti ma lor shout
All I'm waiting for is your blessings
I no wan dey rep dirty person
Don't call me your bro joor sun seyin
Broke boy wey dey check on girls sef na stalker
Yee omoyi fine oni oyan sexy mama
Shey your puna get bank if not keep your pata
I no fit dey follow them dey post watch who you call your hommie
Tori mo broke mio de ri eni funmi 2k
Sheybi moni phone mode sub bobo just dey watch
When e sup moma gbe anybody shepe
Red no dey for my traffic lights
We're not stopping here brr we keep pushing hard
E No fit wait for Gods time now he's doing scam
New born creature tin hustle di 5
Woni kolor gba awe buh then pastor dey chaw
Make that bobo smoke loud
Awon pastor yin bomb offering ni format ton je
I'm not capping I'm being honest
We're not playing we're working on here