Well i no say make person no matter
I don leave matter for mattires oh
Emi atire ojo ni counter ooh
Kire jaburata shamayimika oh
If you con stand untop my matter gidigba
If you con stand untop my matter gidigba
Say i no go prosper ah eeh
Abere mi alo kona okuntodi
Well i go shine day by day till God take my breath away
Well you go shine day by day till God take your breath away
Everyone keep asking me say oladips how e go be
I just dey my lane dey do my thing
Miogbo kankan im like a zombie
If dem no feel me i go feel my self me i go soapy
I gatto do what i gatto do
Everybody knows that i gat the juice
I sabi this work and i gat the tools
This is a fact that they cant refuse
Irawo mintona loke ontonka
Omologo my life e don better
Awon ota wani corner tonjeka
Well i go shine day by day till God take my breath away
Take my breath away take my breath away
Well you go shine day by day till God take your breath away
Irawo mintona loke ontonka
Omologo my life e don better
Awon ota wani corner tonjeka