Omo yi le gan osaka nisan gan
Omo yi le gan osaka nisan gan
Sexy mama wetin you carry o e dey make me dey do gbalaja ose
On top your body o everyday I go sungbalaja o sungbalaja o
For your sake o I go shark pami o baby
How many kondo baby lo le gba
Owo melo lo le na o le na tan o
30 bottles baby sho le mu tan o
And I go dey with you again
And I go pray with you again
And I go dey with you again o my lady o ose o
Scatter body dey roll for ground
No waste time omoge dey grow for ground
Because you be my number 1 madam
Omoge ki lo fe gan o Omoge duro omoge duro
Se owo ko lo fe na o Omoge duro omoge duro
Se ile gan lo fe gan o Omoge duro omoge duro
I give you loving o special loving o eh
Ose baby gbe body my lady o
Ose baby gbe body my lady o
Sexy mama wetin you carry o e dey make me dey do gbalaja ose
On top your body o everyday I go sungbalaja sungbalaja
For your sake o I go shark pami o baby
Scatter body dey roll for ground
No waste time omoge dey grow for ground
Because you be my number 1 madam