Pull up, pull up, pull up, pull up, pull up, uh uh uh uh
Make biggy money drop, make we pepper dem
I go be number 1, I don telli dem
Every little chances, we dey murder dem
We dey killi dem, we dey bother dem
Dey no fit look my face, dey no fit to dare
Rocking every second like I don’t care
Dropping million bars, see dem dey dey fear
Dem no understand, dem no fit comprehend
I dey grind, I be king for my area
Dem wan run my race, see kilometer
Moti japa lor, see the distance, look the distance oh oh
I dey grind, I be king for my area
Dem wan run my race, see kilometer
Moti japa lor, see the distance, look the distance oh oh
You no get confidence brother
You no get confidence uuu
You no get confidence brother
You no get confidence uuu
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
If money no dey, life e no dun
Owo gan gan, la fin gbadun
Aye mi soft, no rough handle
Emi ma gbadun gan, uh wu uh
Emi ma gbadun gan, uh wu uh uh
Come take a walk in my shoes in my Balenciaga
She wan roll with the boys wey dey para
Omo I go dey for you bae bae
In my shoes in my Balenciaga
She wan roll with the boys wey dey para
Omo I go dey for you bae bae
Make I no go jam, alakoba
Then when I enter Lagos, that I wan be famous
Won ni mo kere waaa but them no dey rate us now
Put yourself in my shoe, if na you wetin you go do
Put yourself in my shoe, if na you ask how you take na
Then when I enter Lagos, that I wan be famous
Won ni mo kere waaa but them no dey rate us now
You no get confidence brother
You no get confidence uuu
You no get confidence brother
You no get confidence uuu
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Owa fe ma demo (Owa fe ma demo)
Sweet sweet loving yeah, yay eee