Hmmm, many many drama don dey happen
My ex talk say, she don forget pant for my house, uuu uuu uuu
Shey you wan dey go back and forth
I tell you say I don do but
And this one mi don abort
Me I no dey for your drama, your drama no ooo
Baby shalewa, sha sha sha ma rora seh
Sisi shalewa, I say sha ma rora seh
Sisi shalewa, Moni sha ma rora seh
Sha sha ma ma, sha sha ma ma rora seh
Sisi shalewa, Moni Dankun rora seh
She no wan lo le mo, abeg begi rora seh
Ko shey ni gently, Ko ma lakun
And my baby you go gbadun
You no say me I no dey foreplay
My money nah e dem go pay
E go soft and e go show for face
I swear dem go still know ooh
Baby shalewa, sha sha sha ma rora seh
Sisi shalewa, I say sha ma rora seh
Sisi shalewa, Moni sha ma rora seh
Sha sha ma ma, sha sha ma ma rora seh
Sisi shalewa, Moni Dankun rora seh