I lost before, before I found myself
Nobody dey, nah only me dey here
I dey fear before, now I face my fears, my fears, my fears
No be water, nah blood e full uuu my tears
My fans dey scream, dem wan tear my shirt
I don dem say I go reign for many years, so many years
Person wey dey find money
No suppose to kan dey honey, whoa uuu whoa

WRITERS
Kudirat Ajiboye, Chibueze Nwagboso, Olamide Adebisi, Nifemi Adebisi, John Uzoigwe