Person wey hustle go see the result (see the result)
Belle wey hungry go still later chop (still later chop)
See as blessing plenty e don fully my cup (fully my cup)
And I likey soft life, I no likey fuck up (likey fuck up)
Hmmm Gara oh (jara oh jara)
Give them fisi, give them jara oh (jara oh)
Me I no dey like to para oh (para)
If nah paso, I swear me go show them wonder oh (wonder oh)
Give them fisi, give them jara oh, aah (jara oh)
Me I no dey like to para oh (para)
If nah paso, I swear me go show them wonders (wonder oh)
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
Right, now dem wan take photo (hmmm shalaye)
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
Tori wan ti lowo n’sin O tun wa fin wa’ngara
God dey my back and He say make I no bother
Won fi wa n’sun Otu wa fi wa’n yora (yora ah ah ah ah ah ah)
And if you want the dough
Make you dey hustle dey go (hustle dey go)
Shey you know ko dey si isoro (si isoro)
Dem go tell you how e dey go
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
Right, now dem wan take photo (hmmm shalaye)
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
Nah money money money money money money money, money dey my mind (money dey my mind)
And I for likey one kind kele eh, make you come dey my side (make you come dey my side)
OBO Lagun hun, Irun ara eh Ni Ko je a mo
Elede mi adoyo Ariwo eh La po
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
Right, now dem wan take photo (hmmm shalaye)
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)
Right, now dem wan take photo (hmmm shalaye)
As I dey get money (me no fit shalaye)
As I dey buy motor (hmmm shalaye)
Oya biggy money (me no fit shalaye)