LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sound of Victory

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmm
Hmmm hmmm

I came
I saw
I conquer

I came
I saw
I conquer

I came
I saw
I conquer

I came
I saw
I conquer

The Lord don bless me, I can see
Oh I no dey do hide and seek
I can feel it in my body
The Lord don bless me, I can see
The Lord don bless me, I can see
The Lord come bless me, I don see
Oh I can feel it, I can feel it, I can feel it, my body

No get time for scarleewag ooo
I protect my peace and I sign of the cross ooo
Me sef ooo, I know my worth ooo
What’s mine, e be mine
I tap from the source ooo
I no commit felony
I no fit
I just e dey go solo
Rhythm and the melody
Dey carry me
This life wey we live Yolo

The Lord don bless me, I can see
Oh I no dey do hide and seek
I can feel it in my body
The Lord don bless me, I can see
The Lord don bless me, I can see
The Lord come bless me, I don see
Oh I can feel it, I can feel it, I can feel it, my body

Ti moti mu casamigo
Oro kino fe bami so no no
E lo ni, Owo mi
Don’t dull Funmi lowomi
Ti moti mu casamigos
Oro kino fe bami so na na
E lo ni, Owo mi
Don’t dull Funmi lowomi

As I dey pray eee eee eee
Even in my hustle days
I pray for my raining days
Oluwa jor or or or or or or
As I dey pray eee eee eee
God bless my hustle days
Even in my raining days
Oluwa jor wor or or or or or or

The Lord don bless me, I can see
Oh I no dey do hide and seek
I can feel it in my body
The Lord don bless me, I can see
The Lord don bless me, I can see
The Lord come bless me, I don see
Oh I can feel it, I can feel it, I can feel it, my body

WRITERS

Chibueze Nwagboso, Olamide Adebisi, Nwabueze Awurumibe, Donald Victor, Eric Friday, John Uzoigwe

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., TUNECORE DIGITAL MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence