Hmmm hmmm hmmm (Sound Boy)
Hmmm hmmm hmmm ah ah ah ah
Amma take up this sound likey messiah
Amma hit on my chest likey gorilla
Adesanya fun anybody likey Style Bender
Dem no know say we’ve been singing since
Dem wan stop me but I still stand fit
Nobody wey fit be like me
Trip to the sound and melody
They can’t stop the flask I’m bringing
Verity to the sound no fallacy
As you can see (eee eee eee)
Me no fit be afraid (be afraid)
Likey scabies nah me dey scratch their brain (dey scratch their brain)
Me no fit be afraid (be afraid)
Likey scabies nah me dey scratch their brain
Bo je hustle ni sha ti teramo
Bo je hustle ni sha ti teramo
Oh baby teramo woh yah yah
Hustle wey don buy you T Shirt
My padi no give up nah who give up no carry first
Bo je hustle ni sha ti teramo
Oh baby teramo woh yah yah
Bo je hustle ni sha ti teramo
Padi mi teramo woh uh (Sound Boy)