LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Turn Up

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
A billi billi billi billi billi billion
Oh jor jor or

Even when it’s sunning
Even when it’s storming
Oluwa bless me
Oluwa guide me
Noni, oh ni

Me I no fit
Who badder, who badder
I go, chop ham like Ofada
Me, I no send their father
Say, dem wan dey grind
Dey grind, dey my grind
Nah who wan kan, dey come whine me
Me I just dey find my money
I know say dey go turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Ay
Look
Can’t see me at the back, I dey always go front (go front)
Can’t slack, I dey always pull stunt
I gat God for my back, He go always turn up
Smoke backi with the gang, we dey always burn up, aah
Omo, na money be the thing wey dey ginger me
If I no get the money, e go hinder me
99k on my idme
If no be money matter, no dey involve me
Big Gengz

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

I wanna live forever
Kin jaye till forever
Make nobody dull my ginger
Only Jah be my piller ooo
Everything we do is on code
Kind of level wey we dey control ooo ooo
Aye kan shey you know ooo ooo
Aye po shey you know ooo ooo

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Make nobody, killi my vibe
I need like, two kele wey go dey my side tonight
Omo, we go dey outside
We stay jiggy for life
Le pa shandi
Orobo wey go fit pami
Whine am like tsunami
Atmosphere so lively, lively

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

Turn up
Turn up
Turn up
Turn up

WRITERS

THOMAS NIELSEN, DANIEL MICHAEL VICTOR, SARAH, ANDREAS RINGBLOM

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc., TUNECORE DIGITAL MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence