Olatop Ekula I'm the man of the year irawo lomo
I been around for a minute
So many act like they don't see me
But I gat a reason so I'm chilling
I'm willing but the feeling is killing me oh
I been around for a minute
So many act like they don't see me
But I gat a reason so I'm chilling
I'm willing but the feeling is killing me oh
Shey Hennessy lon gbe mi lor
Shey Hennessy lon gbe mi lor
Trying to give them something else ogbon to bi si ajegunle oh
And I go give them something else gbogbo oro ko ni Dj YK ma n mule oh
Awa o drive ta fi n gbe won lor
He dey carry me dey go where I no no oh
Shey Hennessy lon gbe mi lor
Shey Hennessy lon gbe mi lor
O gbemi dey bus stop biti fara gon
Three bad boys on the track awa para gan
Azeez Boy pro Olatop pelu double gee
No be everybody wey you sabi for street be your gee
And he fit he your gee make he no be your gee
Mr dick every pussy be gee when he get konji
But toba fe toju e mole omoyami ya Ji
Shey Hennessy lon gbe mi lor
Shey Hennessy lon gbe mi lor
Trying to give them something else ogbon to bi si ajegunle oh
And I go give them something else gbogbo oro ko ni Dj YK ma n mule oh
Awa o drive ta fi n gbe won lor
He dey carry me dey go where I no no oh