LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Trenches

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ta da di di da de ta da di da di dada

You know I be coming all day
Wetin dey play
Eleda gbemileke
Cause e don tay
Now that they tell me one day
I dey wait from Monday to Sunday

Now he come dey be like ages
Me sef wan leave the trenches
Free from the cages
I'm born in the 90's
Everybody wan de boss even apprentice
Sapa don dey cause depression
Now I don dey feel the pressure
Make I dey go on vacation
Sit for my mansion
Ki Alakisa dalasho

Let's go faraway
Somewhere faraway
Ema lo faraway
Shine your light farade
Ema lo faraway
Somewhere faraway
Let's go faraway
Shine your light farade

Sapa don dey cause depression
Now I don dey feel the pressure
Make I dey go on vacation
Sit for my mansion
Ki Alakisa dalasho

Let's go faraway
Somewhere faraway
Ema lo faraway
Shine your light farade
Ema lo faraway
Somewhere faraway
Let's go faraway
Shine your light farade

Ta da di di da de ta da di da di dada

You know I be coming all day
Wetin dey play
Eleda gbemileke
Cause e don tay
Now that they tell me one day
I Dey wait from Monday to Sunday

Now he come dey be like ages
Me sef wan leave the trenches
Free from the cages
I'm born in the 90's
Everybody wan de boss even apprentice

WRITERS

Odele Azeez

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None