Girl you dey capture my heart
Na you wey dey make me dey won kolo won kolo
Cos you dey capture my heart
Na you wey dey make me dey won kolo won kolo
Na your love dey make me want to lose my soul
I just want you by my side
All through the night yeah
Oh oh baby can you be my woman
You know i love you dan dan ni
Know i love you know i love you
Wanna make you be my Lady yeah
You know i love you dan dan ni
Know i love you know i love you
Wanna make you be my Lady yeah
You gat me feeling insecure
Cause i don't wanna see you with no one else
I got the feeling that you bored
Cause you see me talking with other girls
No time would you be mine
Come close make i hold you tight
And if i kiss you you go dey alright
Oh oh baby can you be my woman
You know i love you dan dan ni
Know i love you know i love you
Wanna make you be my lady
You know i love you dan dan ni
Know i love you know i love you
Wanna make you be my lady
You know i love you you know i love you
Oh yeah eh make you be my lady yeh