LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Naadu

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yah
Kingdom Business
Ayyy
B. Maestro
Yah
Break it down
Break it down
Break it down

Last year
Akweley temptation I conquer figure say I reach that
Strong Christian kingdom business everyday we preach Christ
Armor bearer no temptation go over me yeah me that
I forget say Jesus sef opana tempt um three times
That be when i meet um Naadu fine girl with a big haishhhhh
New convert so you for know say i for do visitation that
So I make ready took my Bible took my cross I strap that
Then I go ein yard k) k) k) - eeeiiinnn who is that
Ei
Naadu
The thing then she Dey wear paa
As I see n) my heart cut
But I'm a son of Apostle General
So I press my eye wey I start dey preach
The things she Dey do start dey tickle me
Oh God which kind life be this
I for screeaaammm

Naadu eee Naadu - Naadu
Don't let us let the devil take us for a fool! - for a fool
My flesh is itching and i know its same for you! - same for you
Go back a little let's open the book of Luke - book of Luke
Naadu eee Naadu - Naadu
Don't let us let the devil take us for a fool! - for a fool
My flesh is itching and i know its same for you - same for you
Go back a little let's open the book of Luke - book of Luke
Ay ay
Naadu eee Naadu - Naadu
Don't let us let the devil take us for a fool - for a fool
My flesh is itching and i know its same for you - same for you
Go back a little let's open the book of Luke - book of Luke

WRITERS

Daniel Allotey-Annan

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion