Touch me all touch slowly
Since you say you love me
Never you leave me lonely
I put my life on the line for you
Anything way you command I do
You know say me I belong to you
You re smoking hot I dey catch your cruise
For my head, for my head, for my head o
I dey beg you, for my head o
Your holy water make you put am for my head o uhnur
For my head, for my head for my head o
I dey beg you, for my head o
Your holy water make you put am for my head o
I no Wan hear say another man enter won take my place
Na to pull up with my goons scatter the place
For the matter of my heart you turn head of estate
You be head of state I tell you
Cause my temper go dey drive me anytime you form for me
And I no won give you space for all these guys to gum body
Make the thing no come too pain me
Make i no go do something wey I go regret
Baby make you only call on me
I will drop tears for you
Cause i can fight for you
For my head, for my head for my head o
I dey beg you, for my head o
Your holy water make you put am for my head o uhnur
For my head, for my head for my head o
I dey beg you, for my head o
Your holy water make you put am for my head o
For my head for my head, for my head o
I dey beg you for my head o
Your holy water make you put am for my head o uhnur