Oluwa abeg make my Time no pass me by
Eight figures and am still counting
And am still counting right here
Chineke i pray awọn ota Eleni madehin wọn lẹ mi But na them carry last
Ten figures and we still Rolling
And we still rolling right here
The benz and the poshe And The lambo we cruising
Multi-million dollar le leyï
Multi-million dollar lẹ leyi
Mọ mọ awọn alaye bam bam wey cruise benz o yeah
Wey dey get the raber Plenty o o ye
Na wetting we dey spend O yeah
Dem dey feel us them They say ohh yeah
Follow follow follow me go go
As u dey wine for me Make you go low d gbedu Sweet ko ma dun kọ kọ
Jẹ kí ri owọ tó jù mummy o ati baby mi o
Multi-million dollar le leyï
Ayé yi lọ ko duro dè eni kan
Multi-million dollar lẹ leyi
Ilabe is here alàyé break Ur atm alaye bam bam Eyan ti osape
Emperor bolojay (Alaye bam bam)
Sewen fún mi ni iyá Charlie
Multi-million dollar le leyï