LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jangolova

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Jangolova jango jangolova jango 
Jangolova jango jangolova jango

Some girls dey wey give you worry. Break your heart and dem think it's funny 
Naija girls like to do me corny, London girls still dey play me tospi 
My broken heart still dey recovery. I be sharp guy with plenty money 
Want a gal wey fit put it on me, Wey get e kongi 

Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local, We living La Vida Loca 
Omoge come closer. Say she wan see my anaconda (hey) 
Put your legs asunder then, Baby put your legs asunder (Hey mo gbe) 

Baby no break my heart all over 
The last girl wey ride my feelings put me for hungover 
If you wan ride something come ride this anaconda 
And swing all over, My Jangolova
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
 
No be today, Wey you don dey take me play 
Come and serve yourself buffet. Time is money, no delay 
Je ko tuka. Shake your ikebe super 
No stand there like okuta Oya sungba sungba sungba (hey) 

Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local. We living La Vida Loca 
Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey) 
Put your legs asunder, then Baby put your legs asunder (Hey mo gbe) 

Baby no break my heart all over 
The last girl wey ride my feelings put me for hungover 
If you wan ride something come ride this anaconda 
And swing all over, My Jangolova
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)
Jangolova (jangolova jango jangolova jango)

Oh you wan ride my jangolova o, Jangolova
Come on baby, come ride my jangolova o, Jangolova 

Mr tropic thunder. High salute like gbosa (gbosa)
Ajebo go local. We living La Vida Loca 
Omoge come closer, Say she wan see my anaconda (hey) 
Put your legs asunder, then Baby put your legs asunder (hey)

WRITERS

Olufunwa Olusanya, Olusanya Olusanya

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None