LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lose You

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Erinma erinma erinma x3

(Chorus)
Erinma I don't want to lose you
Your the one for me
Anything you want
Baby Amma pull through
Baby can't you see

Come over here
Say make you carry flight
Cos your the only one wey dey my mind
No dey ask me
Say if I get liver
Baby for your matter me I go fight
I know say Dem no fit like it
See the way you dey gimme that Body
See the things you dey do
E be like magic
Anywhere you dey Data my Service
Me I go dey dey for you
I no go vex imma keep it cool
And at the end of the day
Amma choose you
Cos I don't want to lose you
And you know me
I be on my grind
Shawty do I gat you for life
You be that melody that Birth that Sound
And you know say me ah get that vibe
Don't want to lose you
I don't want to looose
Nothing me ah can't do for you

(Chorus)x2

(Verse)
Blow my mind like missile
Deep down girl you are divine
If the girlie gimme chop
me no go decline
Me ah hit that booty up
Till it's tea-time (Yeah)
Me I no go leave (girl)
Say your loving be the key (girl)
If you be the spot I'll never miss (girl)
Even in time remember this .

(Chorus)
Fade out.

WRITERS

ADEDAYO ADEGOKE, BAD BOY CASPER

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence