LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

You Get

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Chorus)
You getti the
thing I dey find
The Blessings
E full your behind
My money dey
Make you dey Mara
Your body dey
Make me dey Mayan (*2)

(Verse)
Oh my baby
Wetin you dey show me oh
Know that they not ready
For this version of
Me n you
I be singing lately
No mind what they saying oh
Know that they be playing
This no be error
Me n you

I go dey i go dey
I go dey I go dey
Dey dey run come your way
Knocking your gate oh(*2)

No be by the way
You just dey whine oh
Every move that you make
Dey blow my mind oh
Hope you go gimme greenlight
When it's time oh
Anything you do is alright
With my guys oh oh
Whenever you not around
Me I dey mellow
Anywhere you go
I go follow you I yellow
We suppose dey like Dolce&Gabbana
The way you do that thing oohh
Darling, my darling answer me oh (repeat)

Chorus


(Verse)
I don dey craze for you
Think about you on a daily
Nothing them say be true
Only you wey go be my baby
Come with me
Amma get you wasted for the night
Put it on you
How you like I'm Mr right
Everything we be do
Imma take it to the Max
Make yuh
Scream n Cream
Me ah do yah that

Girl I no go mind
You fit take my time
You dey for my mind
Make you try calm down
As I get Dangba
Carry man standa
Classy pass Standard
Me nor jump and pass

(Chorus)
.

WRITERS

ADEDAYO ADEGOKE, BAD BOY CASPER

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None