Bad Boy Timz in the building
She's twenty-one and sexy
And she single and searching (yeah)
Last relationship was toxic (ah)
I'm twenty-three and crazy (Jordan)
I put many girls on pending
I'm offending in my Fendi
Omoge bawo lo she ma je nsi (ah, wa jo pa)
She say if I put my hand for fire
Shey you go follow me to do am
Shey you go follow enter fire
Omo your love dey burn dey burn o
If I put my hand for fire
Shey you go follow me to do am
Shey you go follow enter fire
Omo our love dey burn dey burn o
Omo our love dey burn dey burn
Omo our love dey burn dey burn o
Dey burn dey burn o (dey burn dey burn)
You burn my heart down to ashes
You follow Gbenga for choir practice
You turn my heart to target practice
You said you would be the lighter to my ganja
Be the spark now to my fire
We suppose stand fit in our ankara
She say if I put my hand for fire
Shey you go follow me to do am
Shey you go follow enter fire
Omo your love dey burn dey burn o
If I put my hand for fire
Shey you go follow me to do am
Shey you go follow enter fire
Omo our love dey burn dey burn o
Omo our love dey burn dey burn
Omo our love dey burn dey burn o
Dey burn dey burn o (dey burn dey burn)