I come enter with the vibe
Now the party don dey scatter
Coz I’m bringing the sound
They are loving the sound
Coz I’m bringing the sound
They are loving the sound
Them dey do, them dey do like i do
Them dey do, them dey do like i do
Are you loving my sound(ooh yea)
Are you feeling the vibe(eh eh)
Flip to the, flip to the girls
Flip to the girls wey wan kill person
Flip to the, flip to the girls
Flip to the girls wey wan kill person
Call on 911 before this ah murder
I come enter with the vibe
Now the party don dey scatter
Coz I’m bringing the sound
They are loving the sound
Coz I’m bringing the sound
They are loving the sound
Them dey do, them dey do like i do
Them dey do, them dey do like i do
Are you loving my sound(ooh yea)
Are you feeling the vibe(eh eh)
Are you loving my sound(ooh yea)
Are you feeling the vibe(eh eh)
Naija boy with worldwide vibe
Only vibe wey dem recognize
I dey give the the bad man style
Coz the bad gyalz them love that style
All of the shawties wanna have a better time
With the baddest on the console
If you no come here to party
Better walk out through that door.
Them dey do, them dey do like i do
Them dey do, them dey do like i do