Pon da rokandundun ku dun ku dun dun
I no dey bother bout tomorrow
I no fit worry bout tomorrow (oh no no no oy)
Before before them be dey doubt
Say we no go blow for the ghetto(ye ahh)
When we post them no go like
Sake of say we no get oh (ye ahh)
I come dey work I come dey grind
I come back am up with prayer oh(hmmmmm)
Don’t tell me I’m lucky mhen I’m blessed
Anybody wey dey wish us bad that their plan no go work they go first enter casket (casket)
Anybody wey dey talk say me I no go make am for this life that Na wash Na Detergent
All of una wey just dey amazed how the boy just move I say Na God be my rocket
Even me sef me I dey amazed how papa God come bless me with Grace and this Talent
Oya make you follow sing along
Oya make you follow sing along
Everyday I’m working for my blessings
And who God don bless nobody can curse(nobody can curse)
And I go rule my destiny for sure o on God