You dey give me your lo lo lo
You dey give me vibes wey I won't forget
You dey give me your lo lo lo
I fit to give you now now now
I fit to give you sex wey you you won't forget
I fit dey give you now now now
Dancing, dancing, dancing
Dancing, dancing, dancing
Dancing, dancing, dancing
Shawty make that booty bounce eh
I drink the liquor baby than I flew Jet
How many days o baby we don dey wait
How many nights o baby we don dey pray
I told my nigga Jay Mille we gon be rich
You dey give me your lo lo lo
You dey give me vibes wey I won't forget
You dey give me your lo lo lo
I fit to give you now now now
I fit to give you sex wey you you won't forget
I fit dey give you now now now
I no go lie this love be sweet like holiday
My baby fine, mi get the gal for Guinea
My gbedu bad, my baby put am for replay
You too dey wine, you get it straight from your mama
I no go lie this love be sweet like holiday
My baby fine, mi get the gal for Guinea
My gbedu bad, my baby put am for replay
You too dey wine, you get it straight from your mama o
You dey give me ya lo lo lo