LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bend It

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I go psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
This one na afro world order
We dey keep on moving further
Make I get the bag now
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend it
Kokoro long like vuvuzela
I go give am to Graziella
I dey like am when she
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend it
Every drop dem say na banger
Music singer, fashion killer
I dey switch flows like a
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
Make dey bring am vitamina
Make dey bring am the container
Tonight we go psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
No dey play, I'm on a mission
No dey play with my ambition
I fit dey go psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
No be say na cocaina
No be say na marijuana
I fit to go psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
No dey play me Maradona
Get the gal from South Africa
Dem move say na psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
No dey play me Maradona
Get the gal from Argentina
Dem move say na psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
No dey play me like Okocha
You dey tok, keep mamacita
You don enter party
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend it
No dey play me like Okocha
You dey tok, keep mamacita
You don enter party
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend
You don enter party
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend
You don enter party
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend
You don enter party
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend
You don enter party
Flows na real no fugazi
I wan the new Maserati
I want to ball like Alhadji
See money dey na Konami
I no wan no apology
Visionary like Khadafi
I dey do am for family-ly
I go psycho
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
This one na afro world order
We dey keep on moving further
Make I get the bag now
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend it
Kokoro long like vuvuzela
I go give am to Graziella
I dey like am when she
Bend it, bend it, bend it, bend it, bend it
Every drop dem say na banger
Music singer, fashion killer
I dey switch flows like a
Bandit, bandit, bandit, bandit, bandit
Make dey bring am vitamina
Make dey bring am the container
Tonight we go psycho

WRITERS

Nelson Maben

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use