Give me some Sweet lo-love
Every time she call she knows I dey by her side
She never lack for something cause me I provide
This kind of girl dey do me something inside
This kind of girl dey want to do me something nice
My baby, let's fly to Barbados or any location
Anywhere you wanna go my baby how much this trip cost
She need me like vitamine C
She need me like vitamine B
Look inna your eyes everyday
I dey feel something inside you
Wey dey tell that to love on you
I dey look inna your eyes every time
I dey feel something inside you
Wey dey tell that you wanna love me for life
Give me some Sweet lo-love
Give me some Sweet lo-love
Three time for every time she moves on my melodies
My baby get this kind step she dey do me nice
She dey want this paycheck like a body fine ni
I no fit lie you are the woman wey go fit my energy
The kind of woman wey go bring joy inside me
My baby mentally so strong
You get me loose every time when I dey
Na you wey hold mi side like I'm a museum
Look inna your eyes everyday
I dey feel something inside you
Wey dey tell that to love on you
I dey look inna your eyes every time
I dey feel something inside you
Wey dey tell that you wanna love me for life
Give me some Sweet lo-love
Give me some Sweet lo-love