be like my heart e don fall in love
Jenemina e no gree me talk
searching for your videos for TikTok
na only you when am feeling loss
I don miss you for long, pls follow me talk
I go do anything for love,
my head dey ping like blackberry wey dey find service
see wetin this love don cos
na you dey make e man wan dey kolokolo oh hahaha
Carry my heart e dey go no do me ojoro ojoro oh hahaha

all this times wey I tell say me i want you
the distance wey you give me, no be for COVID but me I no judge
all the things wey we do back then,
that thing hitting hard softly
take away my soul oh oh oh
na you dey make e man wan dey kolokolo oh hahaha
Carry my heart e dey go no do me ojoro ojoro oh hahaha
na you dey make e man wan dey kolokolo oh hahaha
Carry my heart e dey go no do me ojoro ojoro oh hahaha
make a bad man feel right
girl me I want your vibes