LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Nwayioma

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Fayawa (Cypher)

(Praised they lord somebody )

This kind love wey you show to me
You dey with me when life no funny
Baby swear you be my cuddy bunny
No be lie, you be be my lollipopy

Arrest me call the police
call the popo ( popo)

If I ever leave, wey I no go fit
Mm call me ashawo
This love no be force,
you no want make we divorce
I don't want to be disturbed
Cuz you no dey feel the love

She say This love no be force, you no want make we divorce
I don't want to be disturbed
Cuz you no dey feel the love
Nwanyi oma Nwanyi oma Nwanyi oma oo
(Mmm)
Nwanyi oma o you be my fine chioma ooo

Nwanyi oma Nwanyi oma Nwanyi oma oo
Mmm
Nwanyi oma o you be my fine chioma ooo

For the love me I go change for you
If no be you wetin a man for do
E be like say dem don nak me juju
And everything wey you dey talk is true

Bad spirit and olosho
I too like big nyash
Too much ororo

Temptation wey me I no know
I dey pray cast and bind but e nor gree go

This love no be force, you no want make we divorce
I don't want to be disturbed
Cuz you no dey feel the love

She say This love no be force, you no want make we divorce
I don't want to be disturbed
Cuz you no dey feel the love

Nwanyi oma Nwanyi oma Nwanyi oma oo
(Mmm)
Nwanyi oma say you be my fine chioma ooo

Nwanyi oma Nwanyi oma Nwanyi oma oo
Mmm
Nwayi oma say you be my fine chioma ooo

Nwanyi oma Nwanyi oma Nwanyi oma oo
Nwanyi oma you be my fine chioma ooo

Nwanyi oma Nwanyi oma Nwanyi oma oo
Nwanyi oma you be my fine chioma ooo

Fayawa (Focus mix) it's a vibe

WRITERS

Timothy Patrick

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion