LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Peace of Mind

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
FAYAWA

(Cypher)

No dey call me brother I no know Ur father
Hustle on my mind
me no wan suffer later
When I been dey call your number why u no wan answer
My phone on DND so you can't call me never
All I want is Money oo Money oo money oo
Olorun Jor jor jor
Money oo money oo money oo
Oluwa jor jor jor
Money oo money oo money oo
Baba mi jor jor jor
Money oo money oo money oo
Ogbeni no dey vex for me
We don't need to be enemies
I just need different energy
Peace of mind wey go last for me
Money wey long make go flex mummy
Too much money went go sweet body
Amen oh amen oh amen oh ahhh

Plenty plenty wahala wey full my head oo
no carry your own near me
no come make man vex ooo
No go loose yourself cuz na who geh money be blood oo
na money dey my mind dey my mind oo

All I want is Money oo Money oo money oo
Olorun Jor jor jor

Money oo money oo money oo
Oluwa jor jor jor

Money oo money oo money oo
Baba mi jor jor jor

Money o money o money o

All I want is Money oo Money oo money oo
Olorun Jor jor jor

Money oo money oo money oo
Oluwa jor jor jor

Money oo money oo money oo
Baba mi jor jor jor

Money oo money oo money oo

Money wey fine na chioma ma oo
Benjamin no go ever oo
Lack for my pocket never
I go dey up like nepa oo

Money wey fine na chioma ma oo
Benjamin no go ever oo
Lack for my pocket never
I go dey up like nepa oo

Plenty plenty wahala wey full my head oo
no carry your own near me
no come make man vex ooo
No go loose yourself cuz na who geh money be blood oo
na money dey my mind dey my mind oo

All I want is Money oo Money oo money oo
Olorun Jor jor jor

Money oo money oo money oo
Oluwa jor jor jor

Money oo money oo money oo
Baba mi jor jor jor

Money oo money oo money oo

All I want is Money oo Money oo money oo
Olorun Jor jor jor

Money oo money oo money oo
Oluwa jor jor jor

Money oo money oo money oo
Baba mi jor jor jor

Money oo money oo money oo

FAYAWA (it's a vibe) Focus mix

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None