They say beautiful lies in the eyes of the beholder
Look at my eyes I'm getting older
It's been a while since I've been so down (so down)
What's the code to your password
Feeling lonely at the top
Watching your videos on tiktok
Can't do this alone ooo oh
Abi you mix this love with holy water aaaa
Nothing wey go fit make me surrender
Na only you go fit hold me down
Hmmm you done make me meseboo
Cos I dey fear plenty billing
I don't know how am feeling
This your love don high me ooo
Abeg somebody call me the doctor
I don't know what I'm feeling
I don dey run from billing
But for you baby I'm willing
I don't know what I'm feeling
I don dey run from billing
But for you baby I'm willing
They say I nor fit make am now I'm showing off (showing off)
Sha, you know me now. (know me now oh)
No time no time for their ogbanje (ogbanje)
Only you getti access to me now (me now )
You dey gimme breakfast and dinner (mmm)
And when I drop I swear na gbana oh (gbana oh)
Some times im hot sometimes I'm cold
But I know I know you on my way (on my way on my way aaa)
See the hennessy don dey fill my cup
And my doctors say make I check my lungs
See the hennessy don dey fill my cup
And my doctors say make I check my lungs
I don't know what I'm feeling
I don dey run from billing
But for you baby I'm willing
I don't know what I'm feeling
I don dey run from billing
But for you baby I'm willing
I'm willing (I'm willing)
I don't know what I'm feeling
I don dey run from billing
But for you baby I'm willing
I'm willing (oh oh oh oh ye ye ye )
I don't know what I'm feeling
I don dey run from billing
But for you baby I'm willing
I'm willing (I'm willing)
They say beautiful lies in the eyes of the beholder
Look at my eyes I'm getting older
It's been a while since I've been so down
Fayawa (it's a vibe ) lucky_gmix