This ting no be gongo aso
As e dey be she just dey shout woah woah
Girlie no dey make noise noo
No go let landlord know oh
Girlie no dey make noise noo
You know mi police sey she wanna get mi gbola
Gimme that thing hitter man I want original
She put am for the mouth wey she go down on a nigga
The way she do me make I close eye like Ruger
She just dey blow, blow, blow, like Osama
And if you hear give me, give me, give me Salma
Better whine your waist better gimme python dance
Make I show you real bad boy original
I fit to kpain for your matter oh
I wan dey for your matter yo yo
Dem call me woman wrapper
Girl your body hotter than a sauna
Make you give a man Killamiti all night yeah yeah
Come now make you gimme dutty whine