Country bad, nothing good, road to house, no water sef
Even electricity sef e bad, government joke around them be clown
Nothing good, everything bad, water for road nobody fit pass
Plenty things I no wan put mind
People Dey try I swear no be lie
We Dey try to smile (we Dey try)
Oya in the midst of all calamity (jeje)
We dey try to Dey jolly (jeje)
In the midst of all calamity (jeje)
We Dey try to jolly (jeje)
We Dey try to Dey jolly jejeli o
We Dey try to Dey jolly jejeli o
Only thing wey concern me na thing wey dey high me
Many things in this country dey make me dey wan bleed
All the school dem be striking
But no goals dem be scoring
Hundred milli for the form
We Dey try to Dey jolly jejeli o
We Dey try to Dey jolly jejeli o